Kefee - Dem Go Talk - текст песни, слова, перевод, видео
Ознакомьтесь с текстом песни Kefee - Dem Go Talk
Hei hek hek hek
Эй, хе, хе, хе
Its your girl Kefee again
Это снова твоя девушка, Кефи.
Nor do face like monkey wey lick lime
И лицо не похоже на обезьяну, которая слизывает лайм.
Cause everybody get hin time
Потому что все получают время
Why you dey jealous me
Почему ты меня завидуешь?
The more you dey vex the more i just dey flex dey go
Чем больше ты раздражаешь, тем больше я просто сгибаюсь.
Eyy eyy eyy eyy
Эй, эй, эй, эй
Why you dey jealous me
Почему ты меня завидуешь?
Shei na you won curse person wey God don bless oh God don bless oh
Шей, ты выиграл проклятие человека, благослови Бог, о Боже, благослови, о
Eyy eyy you nor reach
Эй, эй, ты не достигнешь
You buy Bugattti dem go talk
Вы покупаете Bugatti, идите, поговорим.
You soak garri dem go talk
Ты замачиваешь Гарри, иди, поговори
You wear designers dem go talk
Ты носишь дизайнеров, иди и поговори.
Abi na China dem go talk
Аби на Китай, поговори
You wear Akpola dem go talk
Ты носишь Акполу, иди, поговори.
You ride okada dem go talk
Ты едешь, окада, давай поговорим
You too fine dem go talk
Ты тоже в порядке, иди поговори
You nor fine dem go talk
Ты не в порядке, иди поговори
Am the apple of His eyes can't you see can't you see
Я зеница Его глаз, разве ты не видишь, разве ты не видишь?
Lion nor fit dream bad dream no no
Лев ни при чем, плохой сон, нет, нет.
That's why all I dey see na de land wey dey green wey dey green
Вот почему все, что я вижу на земле, зеленое, зеленое, зеленое.
I shall grew cos my hands are clean
Я вырасту, потому что мои руки чисты
Cos my Lord is at my right hand I can't be moved
Потому что мой Господь находится по правую руку от меня, я не могу сдвинуться с места
He's got a plan He neither sleeps nor slumbers
У него есть план, он не спит и не дремлет.
He's trans transform form from one level to another
Он трансформирует форму с одного уровня на другой.
Cos like the golden goose all the blessing dey oozes
Потому что, как золотой гусь, все благословение сочится
Hei all the blessing dey oozes
Привет, все благословения, которые сочатся
Why you dey jealous me
Почему ты меня завидуешь?
The more you dey vex the more i just dey flex dey go
Чем больше ты раздражаешь, тем больше я просто сгибаюсь.
Dey go dey go
Давай, давай, давай
Why you dey jealous me jealous me
Почему ты меня завидуешь?
Shei na you won curse person wey God don bless oh person wey God don bless oh
Шей, ты выиграл, прокляни человека, благослови Бог, о человек, благослови Бог, о
Eyy eyy
Эй, эй
You buy Bugattti dem go talk
Вы покупаете Bugatti, идите, поговорим.
You soak garri dem go talk
Ты замачиваешь Гарри, иди, поговори
You wear designers dem go talk
Ты носишь дизайнеров, иди и поговори.
Abi na China dem go talk
Аби на Китай, поговори
You wear Akpola dem go talk
Ты носишь Акполу, иди, поговори.
You ride okada dem go talk
Ты едешь, окада, давай поговорим
You too fine dem go talk
Ты тоже в порядке, иди поговори
You nor fine dem go talk
Ты не в порядке, иди поговори
Some call me the queen of the street Branama destiny succeed
Некоторые называют меня королевой улицы, судьба Бранамы удалась.
Some said I couldn't make it but I believe in me nyah
Некоторые говорили, что я не смогу этого сделать, но я верю в себя, да.
Destiny to see my blessings yet to come haan
Судьба увидеть мои благословения еще впереди, хаан
Never gave up cos am the champion
Никогда не сдавался, потому что я чемпион
Check out my post and form am there to feed your screen
Прочтите мой пост и напишите мне, чтобы накормить ваш экран.
You for face your work face your work
Ты смотришь в лицо своей работе, смотришь в лицо своей работе
You run your race
Вы бежите свою гонку
Enesi iruevwe ofu igbone oro ijijie
Энеси ируевве офу игбоне оро иджиджие
Ikebe rokukrokri rie aji nune
Икебе рокукрокри риэ аджи нуне
Why you dey jealous me
Почему ты меня завидуешь?
The more you dey vex the more i just dey flex dey go
Чем больше ты раздражаешь, тем больше я просто сгибаюсь.
Dey go dey go nor be today nor be today
Эй, эй, эй, не будь сегодня и не будь сегодня
Why you dey jealous me jealous me
Почему ты меня завидуешь?
Shei na you won curse person wey God don bless oh person wey God don bless oh
Шей, ты выиграл, прокляни человека, благослови Бог, о человек, благослови Бог, о
Eyy eyy eyy eyy
Эй, эй, эй, эй
You buy Bugattti D dm go talk
Ты покупаешь Bugatti D, иди, поговорим.
You soak garri dem go talk
Ты замачиваешь Гарри, иди, поговори
You wear designers dem go talk
Ты носишь дизайнеров, иди и поговори.
Abi na China dem go talk
Аби на Китай, поговори
You wear Akpola dem go talk
Ты носишь Акполу, иди, поговори.
You ride okada dem go talk
Ты едешь, окада, давай поговорим
You too fine dem go talk
Ты тоже в порядке, иди поговори
You nor fine dem go talk
Ты не в порядке, иди поговори
Dem go talk
Дем, иди поговорим
Nor need to do face like monkey wey lick lime
И не нужно делать лицо, как у обезьяны, которая слизывает лайм.
Cause everybody get hin time
Потому что все получают время
Hey it's time for Teke test spiritual
Эй, пришло время для духовного теста Теке
Eyy hek
Эй, черт возьми
Teke are you ready
Теке, ты готов?
Shekere shekere shekere shekere shekere
Шекере Шекере Шекере Шекере Шекере
Agogoooo gigim hak
Агогоооо гигим хак
Gigim hak gigim hak gigim
Гигим хак гигим хак гигим
Talking drum haahn Abidemi let's go
Говорящий барабан хаан Абидеми, поехали
Keyboard hey
Клавиатура, эй
Guitar dun dun dan dan dan dan dan dan
Гитара Дун Дун дан дан дан дан дан дан
Dem go talk dem go talk
Дем, поговори, дем, поговори
Rest please
Отдохните, пожалуйста
You wear your trousers dem go talk
Ты носишь штаны, иди, поговори.
You tie rappa dem go talk
Ты завязываешь раппу, иди, поговори.
You no marry dem go talk
Ты не женишься на них, иди поговори
You come marry dem go talk
Ты выходишь замуж, иди, поговори
You born plenty dem go talk
Ты родился много, иди и поговори
You no born any dem go talk
Ты не рожден, иди, поговори
You too do dem go talk
Ты тоже поговори
You nor do dem go talk
Ты и они не разговаривают
E compulsory say person must getti iv see hole for pocket see hin eye leverybody color hair dey you sef wan color hair
E обязательно сказать, что человек должен получить iv увидеть дырку для кармана увидеть hin глаз рычаг цвет волос дей ты сеф ван цвет волос
See am for class that time hin height very very tall girl see she no know anything very local she very very dogged
Вижу меня на уроке в тот раз, ростом очень-очень высокая девушка, вижу, она ничего не знает, очень местная, она очень-очень упрямая
She na garri she dey soak dis morning o dis early morning na garri she dey drink
Она на Гарри, она вымачивает это утро или раннее утро на Гарри, она пьет
Nor need to do face like monkey wey lick lime
И не нужно делать лицо, как у обезьяны, которая слизывает лайм.
Cause everybody get hin time
Потому что все получают время
You hear wetin concern you sef
Ты слышишь, что тебя беспокоит?
Dem go talk now dem go talk now
Дем, поговори сейчас, дем, поговори сейчас
Смотрите так же
Последние
Элеонора Калашникова feat. Барби Коктейль - Близкие люди
Популярные
kirkiimad ft. nowk - Ты смотрела аниме
Kimetsu no Yaiba - Клинок, рассекающий демонов - 1 Opening OP RUS Sati Akura
Kim Na Young, Mad Clown - Once Again
Случайные
Prado - Я знаю рядом твое сердце всегда
Чоловіча хорова капела України ім. Л. М. Ревуцького - Гу
