Solidstar - Shokor - текст песни, слова, перевод, видео
Ознакомьтесь с текстом песни Solidstar - Shokor
Shaba solidstar
O she be the judge i be the case
We can't do without each other
We stick together
She be the hammer i be the nail oo
we can't do without each other
We stick together
My girl too fresh shokor
She fit to make a pastor to turn up
That girl too bad shokor
She fit to make a prophet to mess up eh
I no dey see no other girl o wetin i want eh
O baby carry everything o wetin i want hmmm
So many girls dem sexier but na you wey sexy pass eh
My baby carry everything wetin i dey find
O she be the judge i be the case
Eh, we can't do with each other
We stick together (Yeah)
She be the hammer i be the nail oo
We can't do without each other
We stick together
My girl too fresh shokor
She fit to make a cripple to standup
That girl too bad shokor
She fit to your boyfriend to mess up
Baby ikwara muwe ikwara muweee
I love to love you baby
I no go tire pretty lady
Ikwara muwe ikwara muweee
My baby carry everything wetin i dey find
Oooh
Eh eh eh
Uh uh uh
We can't do without each other
Ee stick together
(Yeah)
She be the hammer i be the nail oo
We can't do without each other
We stick together eh
I no dey see no other girl o wetin i want eh
O baby carry everything wetin i want hmm
so many girls dem sexier but na you wey sexy pass eh
My carry everything o wetin i dey find
Oooh
Eh eh eh
Uh uh uh
Eh
Смотрите так же
Последние
Alan Simon, Excalibur - Secret Garden
Популярные
Samir al-Bashiri - in aradtoom
SOSO HAYRAPETYAN - KAROT NEW 2018
StaFFорд63 - А жизнь пацанская
Sameer al-Bashiri - in aradtum
Случайные
блатные песни - Мурка, ты мой муреночек...
Высоцкий - Солдат всегда здоров
