Erigga - Head Pan - текст песни, слова, перевод, видео

Исполнитель: Erigga

Название песни: Head Pan

Дата добавления: 29.05.2025 | 05:04:16

Просмотров: 1

0 - текст верный

0 - текст неверный

Ознакомьтесь с текстом песни Erigga - Head Pan

Abeg correct sound
Abeg правильный звук
It's Erigga paper boy
Это Эригга бумажный мальчик
Prince Mango
Принц Манго
Tell dem wetin l want tell dem before
Скажи им, что я хочу им сказать прежде
Make you wise up oh brother
Заставить тебя поумнеть, о брат
Make you rise up from your slumber
Заставить тебя подняться ото сна
The truth be say nobody send you
Правда в том, что никто не посылал тебя
Every aboki man with kettle
Каждый абокиман с чайником
That your chairman fit no help you
Что твой председатель не поможет тебе
Everybody get him own issue yeah yeah
У каждого своя проблема, да, да
If you no wan use that your head pan
Если ты не хочешь использовать эту свою голову
Everyday you dey walk about
Каждый день ты ходишь
Owo go be your badman oh
О, иди, будь твоим негодяем, о
If you no wan use that your head pan
Если ты не хочешь использовать эту свою голову
Everyday you dey walk about
Каждый день ты ходишь
Owo go be your badman oh
О, иди, будь твоим негодяем, о
That's why I've never been the type to judge people
Вот почему я никогда не был тем, кто судит людей
That's why I don't roll with world people ah
Вот почему я не общаюсь с мирскими людьми, ах
For outside the universe so they fit allow me pass
За пределами вселенной, чтобы они могли позволить мне пройти
But they furukpe the vow my dream they must cripple
Но они не исполняют клятву, моя мечта, они должны искалечить
Wetin I do them I tire
Что я делаю, я их утомляю
Abi na crime to help your people
Аби на преступление, чтобы помочь твоему народу
Same people when dey claim they be my people
Те же люди, когда они заявляют, что они будь моим народом
We dey your back na him wan push me inside pit hole
Мы держим тебя спиной к нему, чтобы он затолкал меня в яму
Na once I throw backi leave them Jackie Chan
Как только я отброшу их назад, я оставлю их Джеки Чан
Jonzing men they no know wetin God dey plan
Джонзинговые люди, они не знают, что Бог планирует
Eighty percent of them when dey my Instagram no like me
Восемьдесят процентов из них, когда они мой Instagram не нравится мне
Na story them dey find to yarn I don forgive you
Нет истории, которую они находят, чтобы вязать, я не прощаю тебя
Hope you fit forgive yourself
Надеюсь, ты сможешь простить себя
Na you conscience go worry I dey here kpeff
Нет твоей совести, иди, беспокойся, я здесь, кэпф
Middle finger to una when carry my matter put for head
Средний палец, когда несу мое дело, положенное на голову
How far head no dey pain una wetin
Как далеко голова, не больно, не моча
Make you wise up oh brother
Заставлю тебя поумнеть, о, брат
Make you rise up from your slumber
Заставлю тебя подняться ото сна
The truth be say nobody send you
Правда, никто не пошлет тебя
Every aboki man with kettle
Каждый человек с чайником
That your chairman fit no help you
Что твой председатель не поможет тебе
Everybody get him own issue yeah yeah
У каждого своя проблема, да, да
If you no wan use that your head pan
Если ты не хочешь использовать эту свою голову
Everyday you dey walk about
Каждый день ты ходишь
Owo go be your badman oh
О, иди, будь твоим плохим парнем, о
If you no wan use that your head pan
Если ты не хочешь использовать эту свою голову
Everyday you dey walk about
Каждый день ты ходишь
Owo go be your badman oh
О, иди, будь твоим плохим парнем, о
I like you
Ты мне нравишься
Plus you na my man
Плюс ты на моем man
But your doings this days I no understand
Но твои дела в эти дни я не понимаю
Real matter no dey do head like coco yam
Реальное значение не они делают голову как кокосовый ямс
Wetin dey sup enter motor make we yarn
Wetin они sup enter motor делают мы пряжу
Every morning you wake up Tunde Ednut page
Каждое утро ты просыпаешься Tunde Ednut page
Jonzing man them swear for you with give away
Jonzing man они клянутся за тебя с раздачей
Your mate dey buy Benz you dey call them ritualist
Твой приятель они покупают Benz ты называешь их ритуалистом
Dey judge them waka round area publicist
Они судят их вака районный публицист
Person like you fit carry red paint for night
Человек, как ты, подходит для ношения красной краски на ночь
Around two for your paddi gate dey write
Около двух для твоих ворот paddi они пишут
This building is under investigation by EFCC
Это здание находится под следствием EFCC
Next thing your paddi don take flight
Следующее, что твои ворота paddi не взлетают
Ede erunkaye na im Ibori call them
Ede erunkaye на им Ibori называют их
Why you dey bless am pass me na im be their problem
Почему ты благословляешь меня, я передаю тебе, я их проблема
Your see this pussy cat I dey hustle na im be my head pan
Ты видишь эту киску, я суетлюсь, я буду моей головой
Na im make I carry am for head I tell you that year for ekpa na shuu
Na im make я несу меня для головы, я говорю тебе, что год для ekpa na shuu
If you no wan use that your head pan
Если ты не хочешь использовать эту твою голову
Everyday you dey walk about
Каждый день ты ходишь
Owo go be your badman oh
Owo иди, будь твоим плохишом, о
If you no wan use that your head pan
Если ты не хочешь использовать это твоя голова наклонена
Everyday you dey walk about
Каждый день ты ходишь
Owo go be your badman oh
Ово, будь твоим плохишом, о
Смотрите так же

Erigga - My Love Song

Все тексты Erigga >>>